All men are goatsReplies: 130 - Views: 749
Little sis relax okay,

E shoke you
Hey kevyn i have got sometin to tell ya
Rest kid

*i dont fry little girls brain*

Una no sabi insult sef. Una just dey bark dey make noise for dis peaceful topic
Hahahaha wahala wear busxas, shakara tie gele come, am not finding trouble but if trouble find me i will welcome, ogbeni clear road. WEREY