Anthony come visit me

Replies: 14 - Views: 96

ShuGa: 23/08/23 - 01:44:28
@anthony u dnt buga tomuch but no wam, i wan ask u for sumtin, i dnt knw whether if u can cum mai side i go wire u sum robbers wey u take go hum after u visit me, but i knw it would be hard for u bcux u stil dey su*on*


anthony: 23/08/23 - 01:47:46
We are Cat and dog


ShuGa: 23/08/23 - 01:50:08
Eziokwu???


joybliss: 23/08/23 - 01:54:22
E NO DEY TIRE UNA?? LET IT END HERE AND NOW~


ShuGa: 23/08/23 - 01:56:02
E be like say my man no get soft mind again .tlol.


Next»
1/3

Home>Forums>@Music**Love@ Club
>Dating Club2>Anthony come visit me

ChatLanka 2013-2023