Best liarReplies: 202 - Views: 1677
Can you imagine i enter train to our next door neighbour house to beg salt, i no like stress

I went to birthday, na rice dem spray

Abuh: 04/06/24 - 20:39:45

berry: 27/07/24 - 12:51:33 Masquerades wey dey for our side no dey request any money