Uno, dos, tres (Banger) P Another banger Mo tun ti de, la ti dagbo ru, o ?e Me wey be werey Oya, gawu oh, gawu Shey you no dey see say I just gbedu, ayy? Them talk say no be me be H-I-M, okay na You go come tell me na who oh, na who Make humility no go turn me malu (Malu, malu) Because if I talk one they go wan swallow me, ayy Shey I wan good, shey I wan bad? Shey I wan real, shey I wan fake? (Me I no do again) Oya see wins, now they wan shallow wins, say They wan dey bully me, omo, I don too calm Talk my shit right up in your face, me I no dey shake I don do too much Ps and Qs, right now, I go put you on DND Keep your eye sharpen because e get as you go move around
me wey you fit end up for DND I dey waka without security because I shucking one shakabula
inside my GLE Ayy, o ?e oh, o wan bi (Even egbon dey collect DND) Baba w?n E sure for me my confidence no rely on any number one Too many solo hits, una go dey call me Solomon Girls dey chew gum, because they sabi say I be idan Omo make I no too talk
make I sofree sit-down Because if I talk one they go wan swallow me, ayy (Ayy) Shey I wan good, shey I wan bad? Shey I wan real, shey I wan fake? (Me I no do again) Oya see wins, now they wan shallow wins, say (Ayy-ayy) They wan dey bully me, omo, I don too calm (Don too calm) Talk my shit right up in your face, me I no dey shake I don do too much Ps and Qs, right now, I go put you on DND Keep your eye sharpen because e get as you go move around
me wey you fit end up for DND I dey waka without security because I shucking one shakabula
inside my GLE Ayy, oshey oh, o wan bi Even egbon dey collect DND I don do too much Ps and Qs, right now, I go put you on DND Keep your eye sharpen because e get as you go move around
me wey you fit end up for DND I dey waka without security because I shucking one shakabula
inside my GLE Ayy, oshey oh, o wan bi (Even egbon dey collect DND)