Do you believe in Heaven and Hell FireReplies: 76 - Views: 421
avas: 18/04/25 - 19:43:39 Oga okpokpo all una na hypocrise una de go church for mouth,u de do wetin ur bible talk make u do
avas: 18/04/25 - 19:46:08 Have u go there to check whether heaven real them just de brain wash una mumu people
caleb: 18/04/25 - 19:48:20 U really need deliverance
avas: 18/04/25 - 19:50:20 Na u need deliverance becus yr brain them don wash am
caleb: 18/04/25 - 19:53:58 May God have mercy on you