Enemy of progress

Replies: 56 - Views: 243

anthony: 04/11/23 - 19:52:54
please help me tell .shuga. To leave me and my fine fine girls alone anytime i want to talk with my nwa babes .shuga. Will interupt i dont like what i hate oh i will soon beat .hmmm. somebodys child warn him for me its too much


amine: 04/11/23 - 20:02:08
hahaha shuga your friend said that you should live him and his fine girls alone please live themoo


ShuGa: 04/11/23 - 21:32:31
.anthony.shebi you knor say na one go kill a man? And you knor say person wey no get money no dey get fine babe bcux them go thief am from you.hehe3.so be wise.smile.leave fine girls and chase paper


anthony: 04/11/23 - 21:41:02
@shuga U dey crase i don tell u oh @amine not them u follow nah


fify: 04/11/23 - 22:01:50
.hehe2. .hehe3. Abeg,you guys should not burst my stomach with laughter oo


Next»
1/12

Home>Forums>Lets connect Club
>Lets connect>Enemy of progress

ChatLanka 2013-2023