Favorite Psycho lyrics

Replies: 0 - Views: 4

parisky: 25/01/25 - 00:30:01
intro]
oh no, man

[verse 1]
so help me god, cause im down on it, lord, yeah
shey make i clutch on you, make i commot, yeah?
you got me, why she dey pon your radar?
but ima stay cause i no get any options
shebi you go dey okay, dey okay
if i walk out on you, baby? (hmm)
but you go soon reap am, youre destined (hmm)
but i go follow you go

[pre+chorus]
ah, shey your body don see? (shey your bo)
shey your body don see wetin you dey find since? (ah)
ill never leave your side ll never)
ill never leave you even when you run me street, ah
shey your body don see (ah)
shy your body don see wetin you dey find since? (ah)
ill nver leave your side
ill never leave you even when you run me street
ayy+ayy

[chorus]
mm, no dey feed me lies, no dey feed me lies
ill be your favorite psycho
i no be one of these guys, no be one of these guys
you don dey off my tempo
so give me reasons enough too fight
cause ive been losin candles
so, no dey feed me lies, no dey feed me lies
but youre the only one i want
[post+chorus]
ill say it again (ah), ill say it again (ah)
if loving you would cost my life
ill do it again (ah), ill do it again (ah)

[verse 2]
say that youre in love with two people, but you cant choose
but what have i got except my heart inside a battle, uh
say you invested your time, and you dont wanna let go, uh
but whatever youre doing, im rooting for you

[pre+chorus]
ah, shey your body don see?
shey your body don see wetin you dey find since? (oh+woah)
ill never leave your side
ill never leave you even when you run me street (ah)
shey your body don see, ah
shey your body don see wetin you dey find since? (oh+woah)
ill never leave your side
ill never leave you even when you run me street
ayy+ayy

[chorus]
mm, no dey feed me lies, no dey feed me lies
ill be your favorite psycho
i no be one of these guys, no be one of these guys (oh+no+no)
you don dey off my tempo
so give me reasons enough too fight
cause ive been losin candles
so, no dey feed me lies, no dey feed me lies
but youre the only one i want
[post+chorus]
ill say it again (ah), ill say it again (ah)
if loving you would cost my life
ill do it again (ah), ill do it again (ah)

[outro]
(ah, shey your body don see?)
shey your body don see wetin you dey find since?
ill never leave your side
ill never leave you even when you run me street (ah)
shey your body don see
(shey your body) don see, oh
ill never leave your side
ill never leave you even when you run me street
ayy+ayy



1/1

Home>Forums>Good vibes Club
>Good vibes>Favorite Psycho lyrics

ChatLanka 2013-2023