shary: 20/10/25 - 10:15:54 Chai You speak my mind o Thiefing na bad character wey I no dey tolerate at all. No matter how much una
don sabi, once thief enter, friendship don change meaning finish. For me too, principle no dey bend. You make good move to cut am off. Better for your peace of mind.