Guys make una help me for this matterReplies: 1 - Views: 26
My younger brother his classmates dey call him gay because he be the only guy wey no get babe for his class and he no like the way them dey call him gay abeg make una help me.

I might have some sugestions