Imaging say u dey.....

Replies: 1 - Views: 11

titi: 30/03/25 - 03:26:09
Imagine say rain fall, everywhere come flood. U wan go buy something as u dey waka u fall inside gutter and iphone wey u buy today u no see am again wetin u go do?


tom_my: 30/03/25 - 03:55:47
I go cry tire.sad.



1/1

Home>Forums>FUN NONSTOP CLUB Club
>FUN NONSTOP CLUB>Imaging say u dey.....

ChatLanka 2013-2023