School dey resume im .angry5.

Replies: 10 - Views: 49

Oil_moni: 03/01/25 - 17:53:55
School wan resume i don the think how to the wash school uniform everyday as for those of us wey dey like play well well


NeZha: 03/01/25 - 17:55:24
Abi o nah wetin dey get me angry also, person go dey wash uniform like


cesca: 03/01/25 - 18:04:34
Oh u guys dont lyk washing hahaha.na me preps adey think about o.the mosquitoes that will suck my blood


NeZha: 03/01/25 - 18:06:43
Cesca are u in ss3, cesca it is compulsory for me to wash my uniform cos it is white


cesca: 03/01/25 - 18:11:18
Yhs o.hmm. When we where in form one,every prep time the seniors do inspects the guys white uniform weather its dirty or not iron.and they they cane the guys nerh


Next»
1/3

Home>Forums>Financial freedom Club
>Financial freedom>School dey resume im .angry5.

ChatLanka 2013-2023