YABBINGReplies: 152 - Views: 848
The tallest man for una village dey climb ladder just to open Maggie

u mess all the fishes for river niger throway salute
Hmm thats for kid. Hmmmmmmmmmm no be your mouth smell so??
Pretty girl you wey dey chop fried rice with suger cane

u wey thunder strike u go hide under ur mama breast.