BETWEEN MONEY AND EDUCATIONReplies: 11 - Views: 69
Education.If u have money no education.Hw do u want to spend the money education is the key to everything.
Education no be 4 poor pikin in 9ja
ariyo: 14/03/26 - 17:42:58 Omoh nah money sheby i go bc of money
Oboy na money you never see graduate wey dey do condoctor
Is education bcz if u get money an u are nt educated pls hw we u use ur brain to use that money. Even u we just be like mumu people if u cant speak some english an u said u get money.