[intro: Shallipopi And Rema] They Call Me Shallipopi Pluto Presido Say, Say, Say, Say, Say, Say, Say, Say, Say, Say, Say, Say,(Another Banger)
[Chorus: Rema And Shallipopi] Touchdown Benin Boys, Gen Gen Gen Money Yapa, Money Repete(confirm) Remy Ekehuan Road, Shalli Sapele(Ayy) Santa Monica Touchdown Shekens(Clear Road)They Dey Like To Dey Dance The Legbeegbe(Eh?)Na We Dey Bully, Na We Dey Pepper(Say) If You Play With The Boys, You Go Collect See Doings, You No Fit Talk Say We No Get(Oh, ayy)
[Post-Chorus: Shallipopi] E Get Why Dem Dey Call Us Benin Boys(confirm) We No Dey Make To Much Noise(Clear Road)Na We Dey Pull Up With Convoy(Eh?)You Know The Billings Wey We Dey Chest(Okay)Many Fishes In The River But Na You I Wan Taste(Say, Say, Say, Say,) Chop You And Clean Mouth, Eat You For Lunch(Eh)Have You For Dinner, Unto The Next(Confirm) [Refrain: Rema And Shallipopi] See Money, See Am, See, See, See Money, Oh See Money, See Am, See, See, See Money, Oh See Money, See Am, See, See, See Money, Oh
