Grammy awardReplies: 40 - Views: 254
I wanted a nigerian artist
Me too but no p. Please shout
Wetin that tyla dey sing sef
Na because of the people when she relate with na. Like wizkid and others nigeria artists
Na because of the people when she relate with na. Like wizkid and others nigeria artists