How to cook yam without heat Replies: 16 - Views: 78
At least u smile small na. A smile is a medicine
Nice game u try with the prank but shey na candle light them de take cook beans
nor sabi cook. U dey find shortcut
Chai

see wetin joblessness dey cause