How to cook yam without heat Replies: 16 - Views: 78
Yes na i dey u candle dey cook indomie

@shallidon u wey nor sabi cook. Ur babe go show u pepper . I just come back from work so

Ok thank u how many mins cos i wan cuk beans and pounded yam shey its delicious and pls how i go take cuk am i wan cuk am for my cl crush
But i think say beans de done in 2mins